Tuesday, May 31, 2011

Justin & Selena Make Outt!

So, this small pikin sabi kiss??? Wetin dis world dey come to?? E jus dey act as if e senior d girl she too dey enjoy am. Anyway sha, here are d 2 lovebirds showin d cameras they kno how to kiss, and well, and don't give a damn wat d public thinks. Wat do yall think?? More pics inside.


                 

1 comment: