Lady Coocoo-in-the-head has done it again. Smh shey dis people no kno say dem no fit to be wearin dis kin tin coot for house?? No shame at all. See this one comot house wit nyash open like dat, con talk say na "meat costume". Abeg. Someborri tell dis one say she luk lik pig for slaughter. Ewww and smh. Discuss
Fashion, Top News, Entertainment, Politics, All that good stuff :) Fierce & Love !
Monday, May 30, 2011
Lady Gaga's Meat Costume
Lady Coocoo-in-the-head has done it again. Smh shey dis people no kno say dem no fit to be wearin dis kin tin coot for house?? No shame at all. See this one comot house wit nyash open like dat, con talk say na "meat costume". Abeg. Someborri tell dis one say she luk lik pig for slaughter. Ewww and smh. Discuss
Chris Brown Gives Fan Lap Dance
At a Memorial Day celebration in Yankee, Chris Brown performed, and gave a fan a nite she will never forget. He brought the lucky lady a lap dance, and some lip action as well. I jealous d girl sha. Na me dat suppose be lol. Abeg, who get time to dey fantasize bout dat. If it eva happens(doubtful it will), so be it. The video dey below. If na yu, wetin yu do do?
Eve To Lil Kim: "I Need Her To Stop".
Seems like everyone is tired of rapper Lil Kim's rantings bout being the best "bitch" in the hip-hop game and hating on Nicki Minaj. In an interview, fellow rapper Eve says she needs Lil Kim to stop all these nonsense. She likes Nicki's style and all. Specifically, she said, and I quote "I need her to stop. If I was Kim’s friend, I’d be like, yo. Because she’s Kim, period,” Eve said in an interview. “So she never has to feed. She shouldn’t. It’s bad. It’s not a good look. If I was her friend, I’d tell her, yo, just come back bigger and better. The best way to get at people is to do you better than you’ve ever done you. So that’s it". Me sef, I don taya for Lil Kim wahala. If to say she no go do surgery con dey look like person wey dem make from plastic, people go still dey like am. If she still be the baddest in the game, she suppose release one bad ass album jus to show dat one. No be for mouth oh. Actions speak louder dan words of mouth. Discuss.
Subscribe to:
Posts (Atom)