Monday, May 30, 2011

Lady Gaga's Meat Costume



Lady Coocoo-in-the-head has done it again. Smh shey dis people no kno say dem no fit to be wearin dis kin tin coot for house?? No shame at all. See this one comot house wit nyash open like dat, con talk say na "meat costume". Abeg. Someborri tell dis one say she luk lik pig for slaughter. Ewww and smh. Discuss

1 comment:

  1. This one done high b4 she comot 4 house. Lady Gaga is just a freak show

    ReplyDelete