Friday, May 20, 2011

Kanye's New Girl?



So, at Cannes, Kanye was spotted with this girl....na who she be?? Playa on the loose! Seems he has gotten over Amber Rose...na wetin I dey talk he neva love the girl. Anywah sha, whether na em girlfriend, or na booty call she be, gud luck to dem. 

No comments:

Post a Comment